Latest Music:
San Siro Lyrics by YKB | Official Lyrics
YKB Lyrics
Read the most detailed lyrics to ‘San Siro’ by YKB below and sing along.
San Siro Cover Art
YKB – San Siro Lyrics
Intro
Before I begin the explanation
Make I paint a picture
Make I write literature
Describing the future for you
Yusuf baby, baba siwon
Verse 1
Ever since I don set my koro koro eyes on you
I knew that I will fight for you
I knew that I will participate in any competition
If the prize was you
I will go to any length to compose a sentence
That will fully capture your essence
I will spare zero expense
Cause you get more sense
Than bachelor degree or masters
Pre-Chorus
I’m already a bachelor so ka ma ba se lo already
Government don pass law already
Say your love no be crime
Say your love no be felony
Where the marriage counsellor, make e dey counsel us already
So many damn butterflies in my tummy
I wanna open up
I wanna show you off
I wanna show you
Chorus
The amount of love wey I get
E fit to fill up eleven basket
E fit to fill up san siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
The amount of love wey I possess
It big pass wetin I go fit profess
It could fill up san siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
Post-Chorus
Casket
Casket
Casket
Casket
Casket
Casket
Till I enter casket
Verse 2
Ooooh ooooh oh my days
I need a lawyer wey go rest my case
I need a doctor wey go cure my craze
And I fit call dre but then
It’s only you that can treat me better
I’m still waiting for your call up letter
If you post me, I no go redeploy
Shey you no dey see the boy
Pre-Chorus
I’m already a bachelor so ka ma ba se lo already
Government don pass law already
Say your love no be crime
Say your love no be felony
Where the marriage counsellor, make e dey counsel us already
So many damn butterflies in my tummy
I wanna open up
I wanna show you off
I wanna show you
Chorus
The amount of love wey I get
E fit to fill up eleven basket
E fit to fill up san siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
The amount of love wey I possess
It big pass wetin I go fit profess
It could fill up san siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
Post-Chorus
Casket
Casket
Casket
Casket
Casket
Casket
Till I enter casket
Interlude
The amount of loving wey I possess
E big pass wetin I go fit to profess
My baby teach me to love she my professor
And also my mother confessor
Outro
Before I begin the explanation
Make I paint a picture
Make I write literature
Describing my future with you
Yusuf baby, baba siwon
Read Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post San Siro Lyrics by YKB | Official Lyrics appeared first on NotjustOk.
Thanks for Reading The LATEST UPDATE:
San Siro Lyrics by YKB | Official Lyrics
SHARE WITH FRIENDS


Title :
San Siro Lyrics by YKB | Official Lyrics
Description : Latest Music: San Siro Lyrics by YKB | Official Lyrics YKB Lyrics Read the most detailed lyrics to ‘San Siro’ by YKB below and sing alon...
Rating :
5