Latest Music:
Oluwa Jo Lyrics by Mr Eazi
Mr Eazi Lyrics
For fans of Mr Eazi and Afrobeat enthusiasts, the official lyrics of Oluwa Jo are now at your fingertips. Dive into the poetic verses and immerse yourself in the musical world crafted by Mr. Eazi, as you explore the emotions and rhythms of Oluwa Jo.
RELATED: Read 'Jamboree' Lyrics by Mr Eazi Ft Tekno
Mr Eazi - Oluwa Jo Lyrics
Tosin good morning
Once again thank you
I just woke up to see a standing order again
May the Lord stand for you in Jesus Name
Tell my mummy sey I go bare the cost
Tell Deborah sey enough is enough
My friends tell me I don change 'cause I no dey pick their call
Some vex for me 'cause I unfollow them for Instagram
E be hard to know person wey love me for real
Swear to God I feel lonely with people around me
I get problems I dey face, tell me na who I go yarn?
My pastor say e go pray as long as I send am cash
Oluwa jo
Wa gbe mi soke titi lai
Oluwa o
Ma ju mi sile lailai
Oluwa jo
Wa gbe mi soke titi lai
Oluwa o
Ma ju mi sile lailai
Check Lyrics of latest Naija songs Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Oluwa Jo Lyrics by Mr Eazi appeared first on NotjustOk.
Thanks for Reading The LATEST UPDATE:
Oluwa Jo Lyrics by Mr Eazi
SHARE WITH FRIENDS
Title :
Oluwa Jo Lyrics by Mr Eazi
Description : Latest Music: Oluwa Jo Lyrics by Mr Eazi Mr Eazi Lyrics For fans of Mr Eazi and Afrobeat enthusiasts, the official lyrics of Oluwa Jo a...
Rating :
5