Latest Music:
Danfo Driver Lyrics by Omizzy
Omizzy Lyrics
With infectious lyrics and catchy melodies, Danfo Driver by Omizzy is bound to uplift your spirits and make you move to the rhythm.
Danfo Driver Cover Art
Omizzy - Danfo Driver Lyrics
Audio Monkey
Waka waka waka waka
Waka dey go
As I dey on the road
Make dem clear the coast
I dey Sierra Leone
Kosi ishoro
Holy holy ghost
Show me d road
Wetin I no see
You can see
Only good days
For my calendar
Roll my thing
Roll my lala
No wan things
Wey go cause kasala
Countless ups and down
But thank God for that
Give gratitude to the most high
To get what I want me
I gaz to fight
Just to fly
I don waka pass danfo driver (shonbe)
Ikate Ologolo (shonbe)
Ojuelega Bode Thomas (shonbe)
Shon shonbe ni
I don waka kilometers (shonbe)
Ikate Ologolo (shonbe)
Ojuelegba Bode Thomas (shonbe)
Shon shon shonbe
Otipe pe pe ti mo tin ba bo o
Kolorunso mi kinle ro no lo
Wetin go be go be
Ibi ti ma de mo ma de
I know for sure
Who dey call me?
Who dey call me?
Me I no to worry
Man I keep on work
Right now
And I beat
Keep on bumping
Right now
And I
Leave all my worries
Ko lo ooh ooh
And I don tell my shilo
I no dey search for another man philo
Na me be my own Hero
Supernatural ni mi
You can pe mi sub zero
Countless ups and down
But thank God for that
Give gratitude to the most high
To get what I want me
I gaz to fight
Just to fly
I don waka pass danfo driver (shonbe)
Ikate Ologolo (shonbe)
Ojuelega Bode Thomas (shonbe)
Shon shonbe ni
I don waka kilometers (shonbe)
Ikate Ologolo (shonbe)
Ojuelegba Bodethomas (shonbe)
Shon shon shonbeshon shon shonbe
Find other latest song lyrics here and get fresh updates as they via Twitter and Facebook
The post Danfo Driver Lyrics by Omizzy appeared first on NotjustOk.
Thanks for Reading The LATEST UPDATE:
Danfo Driver Lyrics by Omizzy
SHARE WITH FRIENDS


Title :
Danfo Driver Lyrics by Omizzy
Description : Latest Music: Danfo Driver Lyrics by Omizzy Omizzy Lyrics With infectious lyrics and catchy melodies, Danfo Driver by Omizzy is bound t...
Rating :
5